
No Allow Busybodies And Bad-Belle Pipo Distract You – President Bola Tinubu Tells FCT Minister Wike
No Allow Busybodies And Bad-Belle Pipo Distract You - President Bola Tinubu Tells FCT Minister, Wike President Bola Tinubu don tell Federal Capital Territory (FCT) minister Nyesom Wike, say make e no allow busybodies and bad-belle pipo distract am, instead make e focus on di beta work wey e dey do to transform di kontri capital. Oga Tinubu tok dis one wen e commission di International Conference Centre wey dem just renovate for Abuja, Nigeria capital. Di president say di renovated ICC wey di FCT minister rename Bola Ahmed Tinubu International Conference Centre to honour am, na part of im…









