No Allow Busybodies And Bad-Belle Pipo Distract You – President Bola Tinubu Tells FCT Minister Wike

IMG 20250611 WA0003
Spread the love

IMG 20250611 WA0003

No Allow Busybodies And Bad-Belle Pipo Distract You – President Bola Tinubu Tells FCT Minister, Wike

President Bola Tinubu don tell Federal Capital Territory (FCT) minister Nyesom Wike, say make e no allow busybodies and bad-belle pipo distract am, instead make e focus on di beta work wey e dey do to transform di kontri capital.

Oga Tinubu tok dis one wen e commission di International Conference Centre wey dem just renovate for Abuja, Nigeria capital.

IMG 20250610 WA0001
IMG 20250423 WA00324 1

Di president say di renovated ICC wey di FCT minister rename Bola Ahmed Tinubu International Conference Centre to honour am, na part of im administration determined effort to revitalise infrastructure across key sectors for di kontri.

Credit: BBC News Pidgin


Spread the love
By Abia ThinkTank

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Posts